StarBoy - Cover Me ft. Wizkid & DJ Tunez

Music 4 years ago

StarBoy - Cover Me ft. Wizkid & DJ Tunez

Starboy entertainment comes through with a surprising extended play just as the 2019 is going to the end to give their fans something to chill on till 2020, this project was titled “Soundman” and it features the label boss, Wizkid. The 7 Tracks EP from Starboy music group houses features from Blaq Jerzee, Wizkid, DJ Tunez, kel P and more.

[Intro]
It’s Kel P vibes

[Bridge]
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

[Verse 1]
No forget say your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Say no time, Man just dey live like man just like

[Chorus]
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

[Verse 2]
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

[Bridge]
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

[Chorus]
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

*Trumpet*

Mix monster
Artiste: StarBoy
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Next Track In Album

StarBoy - Thankful Ft. Wizkid, Blaq Jerzee

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Korede Bello – Cover Me
Music | 3 weeks ago

Korede Bello – Cover Me

Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film)
Music | 2 months ago

Wizkid – One Love (Bob Marley: One Love – Music Inspired By The Film)

DJ Star P (Ota Yon Yon) – Wizkid S2 EP Mix
Music | 3 months ago

DJ Star P (Ota Yon Yon) – Wizkid S2 EP Mix

Wizkid – Ololufe ft. Wande Coal
Music | 3 months ago

Wizkid – Ololufe ft. Wande Coal