Rudeboy - Audio Money

Music 4 years ago

Rudeboy - Audio Money

Nigerian hit maker, Rudeboy returns with "Audio Money". Rudeboy Of P-square comes through as he drops off his much anticipated single "Audio Money" which he has been promoting for sometime now.

Audio Money comes as his second single for the year after releasing "Reason With Me" which is still gaining massive airplay currently in the country. Audio Money is produced by Lord Sky

[Intro]
Oh no, (Lord Sky on the beat) na audio
Oh no (Rude..)
Oh no, na audio
Oh no, eh iee


[Verse 1]
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio


[Chorus]
Slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 2]
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owu dey blow you, You dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body Dey shack elele
Them dey there hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 3]
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cos dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Outro]
Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no
Artiste: Rudeboy
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
DanDizzy – Money Talks
Music | 4 days ago

DanDizzy – Money Talks

Lil Frosh – Money Is My Guy (MIMG) ft. Zlatan
Music | 2 weeks ago

Lil Frosh – Money Is My Guy (MIMG) ft. Zlatan

MONEY MIKE S.A – BELIEVE Ft EMTEE & SAUDI
Music | 4 weeks ago

MONEY MIKE S.A – BELIEVE Ft EMTEE & SAUDI

BossMan DLow – Money Over Bitches
Music | 1 month ago

BossMan DLow – Money Over Bitches