Iyanya - Ijeoma Ft. Peruzzi

Music 4 years ago

Iyanya - Ijeoma Ft. Peruzzi

Uber-talented singer, Iyanya releases a brand new infectious single titled “Ijeoma“, featuring DMW vibes machine, Peruzzi.

Furthermore, it serves as a follow-up to his recent record, ‘Halle‘ featuring Port Harcourt first son, Duncan Mighty.

Additionally, this comes as Iyanya gears up his forthcoming project, ‘Rebirth‘ EP slated for release in a few weeks.

[Intro]
It’s Iyanya o
Okpono okpono okpono

Yung Alpha
Ijeoma o, see wetin you carry
Purri bang bang
Peru Peru, Am loo

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse – Iyanya]
Omo your body na lu bad o
(Your body na lu bad o)
If you give am to me no bad o (No bad o oh)
Chop all my ego see I no go feel bad o
(No go feel bad o oh)
Na the thing wey you carry
Dey make me wan collabo o oh

Mkpoweto (Mkpoweto)
Figure eight o(Figure eight o)
Come my way oh (Come my way o)
Oya leggo (Oya leggo)

Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma, Ijeoma o

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy (aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea (Purri Bang purri bang)
Ijeoma o, see wetin you carry

[Verse – Peruzzi]
I be Pastor but na you wey want deliver me
(Deliver me)
You no be custom but na your body dey border me
(Dey border me)
Yeh, Ijeoma (Oh na na)
Nwanyi oma (Ee mama)
Girl I wait o

Refrain
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, baby let’s go
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, I’m losing control (control e yea)

[Chorus]
I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

Mix Monster
Yung Alpha
Artiste: Iyanya
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Ijeoma – I’m in Love
Music | 3 weeks ago

Ijeoma – I’m in Love

Sean Dampte ft Peruzzi – Murder She Wrote (MSW)
Music | 1 month ago

Sean Dampte ft Peruzzi – Murder She Wrote (MSW)

Iyanya – Attention
Music | 2 months ago

Iyanya – Attention

Iyanya ft T. Dollar – Ope
Music | 2 months ago

Iyanya ft T. Dollar – Ope