Falz - Follow Follow

Music 5 years ago

Falz - Follow Follow

Moral instruction is Falz‘ 4th solo album. This smooth and conscious piece sees Falz tackle Some Major Socio-Political issues with a blend of hip-hop and traditional afrobeats.

(Intro)
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!(x4)

(Verse 1)
Shakara po alakori, emi ti mi o lowo la po mi
Follow follow wan kill the boy e just dey go like zombie
OG na God I take beg, una no go fit to stop my fake flex
My phonetics my complex, Tisa no teach me nonsense
Me I want to rock the latest, shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how I go take spend
Even when I know account dey red

(Hook)
My mates still dey reason on how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter whe trend
You for see the likes untop my (?)

(Bridge)
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!(x4)

(Verse 2)
Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for Chioma
I need to break my bank to feel among na
(?)
Sho ri wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover
Ye fo ya, I go borrow pose na
I go be the talk of the town, I go take over
I need followers e dey important
Say person dey Lekki whe dey form (?)
I need hpp, I need congrats, I need mentions I need more

(Hook)
My mates still dey reason on how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter whe trend
You for see the likes untop my (?)

(Bridge)
No break, no job, no sense
A joro, jara, joro, joro, joro
Attention! (Zombie)
Quick march!
Slow march! (Zombie)
Left turn!(x4)
Artiste: Falz
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
GODZILLA 262.32Mb

Previous Track In Album

Falz - Johnny

Next Track In Album

Falz - Hypocrites Ft Demmie Vee

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Minister Nkechi Koko - Follow Jesus
Music | 2 months ago

Minister Nkechi Koko - Follow Jesus

Tega Boi Dc – Follow You
Music | 5 months ago

Tega Boi Dc – Follow You

Basketmouth ft Laycon & Falz – Koko
Music | 5 months ago

Basketmouth ft Laycon & Falz – Koko

DanDizzy Ft. Falz – Sote
Music | 1 week ago

DanDizzy Ft. Falz – Sote